Showing posts with label Lyrics. Show all posts
Showing posts with label Lyrics. Show all posts

Lyrics-Falz (jeje)

[Hook]
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be rootless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
got the bahd guy singing
[Chorus]
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
[Verse 1]
Ye, come baby take it easy on the bahd guy
Put it down like you’re looking for the last price
Back it up, then put it on me
Make I play Guitar while you singing on key
She say you wanna serve it on a gold plate
And then sprinkle salt and add spice
But wetin I dey do wey I no wait
You the kind of babe wey I gat wife.
[Hook]
All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be rootless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
Got the bahd guy singing
[Chorus]
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
[Verse 2]
All the talk you dey talk make I loose gaurd oh
Completely, mammi you be too bad oh
I been no dey see when I look hard oh
Then you crept up on me, you came through back oh
As a sharp guy, me I no slack oh
Your face fine, all your body too tap oh
Give to me I need to own that oh
Make I spend on you one or two card oh
[Hook]
Cus All the cloth you dey wear, e be chassis
This your catwalk, be like you dey practise
You be too set, you be rootless
I dey trip oh, nana you be true fresh
All the moves you dey burst na chana
Na wahala you dey cause, na yawa
Disgusting, you been stinking
you got the bahd guy singing
[Chorus]
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh
Baby lemme be your customer
Give me everything plus jara
Say she want to kiss me gradually
If you give me all I go manya
Baby do me je je je jejely oh
Abeg do me je je je jejely oh

Lyrics-Davido (fall)

[Chorus]
Money fall on you
Banana fall on you
Prada fall on you
Cause I’m in love with you eh
Money fall on you
Banana fall on you
Paparazzi follow you
Cause I’m in love with you eh…
[Hook]
Are you done talking?
Tell me baby, are you done talking yeah
Are you done talking?
Tell me baby, are you done talking yeah
Are you done talking?
Tell me baby, are you done talking yeah
Are you done talking?
Tell me baby, are you done talking ye eh eh!
[Verse 1]
I don’t wanna be a player no more
I don’t wanna be a player no more
Cause my girls call me Christiano, Mr. Ronaldo, omo Nintendo
Cause my girls call me Christiano, Mr. Ronaldo, omo Nintendo.. eh
[Chorus]
Money fall on you
Banana fall on you
Prada fall on you
Cause I’m in love with you eh
Money fall on you
Banana fall on you
Paparazzi follow you
Cause I’m in love with you eh
[Bridge]
Yeh! If I offend you
If I offend you
If I offend you, biko
Sorry oh baby take heart oh
Sorry oh baby take heart oh
I’m in love with you
And I’m in love with you
Baby nothing go fit to change am oh
Nothing go fit to change am oh
If I talk them go say I dey talk
Tell me why them dey use Panadol for our headache eh
How I go chop if my baby no chop?
They want to spoil our market eeh
I don’t wanna be a player no more
I don’t wanna be a player no more
Cause my girls call me Christiano
Mr Ronaldo
Omo Nintendo, eh
Plus my girls call me Christiano
Mr Ronaldo
Omo Nintendo, eh
[Chorus]
Money fall on you
Banana fall on you
Prada fall on you oh
Cause I’m in love with you oh eh
Money fall on you
Banana fall on you
Paparazzi follow you oh
Cause I’m in love with you oh eh
If I offend you
If I offend you, biko
Sorry oh baby take heart oh
Sorry oh baby take heart oh
I’m in love with you
And I’m in love with you
Baby nothing go fit to change am oh
Nothing go fit to change am oh
[Chorus]
Money fall on you
Banana fall on you
Prada fall on you oh
Cause I’m in love with you oh eh
Money fall on you
Banana fall on you
Paparazzi follow you oh
Cause I’m in love with you oh eh
[Outro] Kiddo Kiddo, kiddominan

(lyrics)Tekno ft. Oritse femi--samantha

Here is the Official Lyrics for latest
Tekno featuring Oritse Femi music titled “ Samantha “.. Check it out & Sing along.
Incase you don’t have the Song, Download it HERE
**************************************
[Intro]
We going in baby, oh yea
Slim daddy say…
[Chorus]
I say my baby dey give me ginger
Number one for the matter
She nor follow another, she’s my only lover
Samantha oh Samantha
Samantha do me something
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
Samantha oho Samantha
(Baby) Baby take it easy oh
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
(Inaudible)
[Verse 1]
I don travel to America
I go places oh way
Slim daddy I’m a sharp shooter (I am)
God don bless me my brother
Nobody nobody
Nobody know my story
Nobody nobody oh
Nobody know my story
[Hook]
I’m locked up
Don’t let me out, don’t let me out
Baby girl I’m locked up
Don’t let me out, don’t let me out
Errbody I’m locked up
Don’t let me out, don’t let me out
I swear I’m locked up
Don’t let me out, don’t let me out
[Chorus]
Samantha oh Samantha
Samantha do me something
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
Samantha oho Samantha
(Baby) Baby take it easy oh
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
(Inaudible)
[Verse 2]
Don’t let me out
Don’t let me out
Don’t let me out
Girl I wanna know, (I wanna)
Where you wanna go, (wanna go!)
Uptown? down town so
My body and soul
Girl ooo, (baby shake it)
Girl ooo, (ooo mami ooo)
Girl ooo, ooh ooh ooh ooh
[Chorus]
Samantha oh Samantha
Samantha do me something
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
Samantha oho Samantha
(Baby) Baby take it easy oh
Samantha oh Samantha
Baby girl she do me do me do me
[Outro]
You now rocking with the best, you know
Slim daddy let’s go, one time, get down
Say give me ginger, I take you home tonight
I say tinuke girl give me ginger, oh chai
Take you home tonight, ya know, ya know
*******************************
Hope you enjoy it?