……………..8 weeks later.
SEGE: onihaxy, I don dey notice you all these
days ooooo
ME: wetin happen? ***raised eyebrow***
SEGE: since that bimpe Dam don comot, you
just dey dull this days.
ME: hmmmmmm
SEGE: this one no be the matter of
“hmmmmmmm”, you sure say that girl never
wash pant inside food for you?, infact, I dey
suspect say she don lace her pusssy with juju.
ME: not really jaree. I just like bimpe and I
keep thinking about her. I don’t know why sha.
SEGE: **** laughs loudly***
hahahahahahahahaha. My Baddest Maga ever
liveth, I know say no be the girl dey worry you,
na her pusssy, hahahahaha ****pats me on
the laps and kept laughing****
ME: stop that jaree.
SEGE: hahahahahahaha. Chaii, na so her toto
sweet reach??, onihaxy talk true, e be like say
that girl dey give you special deliveries on
bed.
ME: “segun je ka serious jaree” I just love this
girl sha, I don’t know why I can’t take her off
my mind.
SEGE: guy, tell me say na joke!!
ME: segun, no be joke, I don tell you
something like this before?.
SEGE: ***hissed*** “ode”, instead of you to go
for an H.I.V test abi na AIDS dem dey call am,
you are here mourning about one Dam.
ME: you won’t understand sha.
SEGE: hahahahahaha, why won’t I
understand?, e be like say you were destined
to be her maga for life.
ME: no segun, I always have this feelings that
the judgement we gave her was too harsh.
SEGE: and so?, “iyen o kan aye men”. That is
the minimum judgement a Dam deserves,
ME: stop it jor.
SEGE: she should thank her stars that it
wasn’t in the period that I was desperate to
have money, I for don take her do rituals.
ME: segun haba!!!.
SEGE: na so now. I no know why you carry
sword-man’s abandon K---y-Cat for head like
this?, you don dey craze oo Mr maga.
ME: segun you know what? ****adjusted my
sitting position****, I keep wondering how she
would get back to port-harcourt without T.fare
as she didn’t have money on her.
SEGE: that one simple now, no be runs girl she
be?, sebi na to sell her toto give two or three
guys for bustop and make money.
ME: segun!!!!!!!!
SEGE: yes now mr maga, or patapata e, she go
sell her phone to make money, maybe that’s
why her number no dey go again sef?.
ME: hmmmmmmmmmm!. Oga oooo.
SEGUN : ogbeni forget matter jaree, I dey go
my house to prepare for tomorrow’s work.
ME: ok jaree padi e,
SEGUN: mr maga, you no go see me off?
ME: ***frowned*** no dey call me “maga”
again jor, I no like am jare.
SEGE: you dey craze, na certified maga you be.
If not for me, maybe you for don sell all your
properties give bimpe.
ME: na you sabi. Let me see you off.
SEGE: hahahahahahaha. If you like, kill
yourself ontop one yeye bimpe ooo, you
hear!!!!. Who knows?, maybe she dey ontop
another dicck right now rocking cowgirl’s
style. Abi no be that girl?
ME: wetin do am?
SEGE: chaiiii, that girl fit Bleep ontop
transformer ooooo.
ME: ***laughs*** segun, na you sabi, come
dey go your house abeg. I will branch at your
place tomorrow when I’m coming back from
work.
SEGE: no wahala mr maga “hahahahaha”. My
regards to adebimpe oooooo. Hahahahaha.
ME: you no well.
Segun left my house, I sat down on my chair
and began to review all that happened
between me and adebimpe.
To be continued....
Showing posts with label Sexy Adebimpe The Facebook Girl (season 2). Show all posts
Showing posts with label Sexy Adebimpe The Facebook Girl (season 2). Show all posts
(18+)Sexy Adebimpe The Facebook Girl (season 2 Epi1)
Subscribe to:
Posts (Atom)